Dey-play

12 months ago in Afrobeat
  • 7
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

Davido dey-play ft Wizkid (cover) by Romiboy_rmb

Omoh see
the first time
wey i enter river's state
the first time
wey I see some niggas
them dey shutdown
all the street
so I say make I join them
As I dey go jeje
some army men
come block tell me
make I stop jeje
them ask me who I be
and wetin I de do for here
I told them am an Artist
them say make I prove
for them
I begin to dey
sing and dance
them dash me ten dollar
If you turn up to another channel of your telle
you go see say nah me wey dey pop up all your channel
if you look down on me
you dey wast your time
Giggle...
Just dey play
I'm rising to the top cause am a champion
and nobody can stop me
cause am moving on
am moving to the top
and then am living life
jeje jeje jeje
like David and Dele

Recently Listened by

0 comments
    No comments found

:: / ::
::
/ ::

Queue